Music
Balloranking – Elevate

Talented music sensation, Balloranking comes through with an awesome tremendous song dubbed, “Elevate”.
The new single, ‘Elevate’ serves as a follow-up to Balloranking previous release, ‘Feeling You‘ featuring Bad Boy Timz.
Also, The new audio is absolutely a piece that should makeup your playlist as a music lover.
Quotable Lyrics
Anywhere where me were,I go down on my knees and I pray for my niece
jah listen to my heart
amen to my prayers I dey do my thing
I know sey some still dey doubt how I one take do am but me never forfeit
cause I know say wetin GOD no fit do no dey exist
so I no fit rest I be dey wait
it’s been a while I been dey meditate
I know say me I go elevate
(yee yee yee)
tell me wetin shele make I no dey underrate
very soon sey the boy go elevate
say amen to my prayers make e no dey late
to grace me I go from grass and I don different story from dis class
Incase you don’t know my mission is to high no save me distance like aluba I dey grind
me I stay strong even when me know say the journey long
me hustle more I give no excuse and I dey forming grind I one???
one mind I no say baba dey my side
u know na big winning if I make mama another proud
Listen and share your thoughts in the comment section below;
-
Music6 months ago
Kayumba – Baisho I Love You Baby
-
Music7 months ago
Ruger – Dior
-
Mixtape6 months ago
DJ Kaywise – Cheers To 2022 Mix
-
Sports6 months ago
Anthony Joshua vs Usyk rematch Confirmed
-
Music6 months ago
Emyung – Dema
-
Music6 months ago
Salle – Let Me See
-
Videos6 months ago
Zinoleesky – ‘Gone Far’ (Official Video)
-
Music6 months ago
Paragon Qtm – Enjoyment