Connect with us

Music

Lade – Adulthood Na Scam

Published

on

Lade – Adulthood Na Scam

Talented music sensation, Lade comes through with an awesome tremendous song dubbed, “Adulthood Na Scam”.

The new single, ‘Adulthood Na Scam’ serves as Lade stardom broke-out single.

Also, The new audio is absolutely a piece that should makeup your playlist as a music lover.

Quotable Lyrics

Nobody go ask you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Aah ha, lah-lah-laah-lah
I heard that you looking for Ladé oh
As I wake up this morning (uh-uh-uh-uh)
Landlord don call me (uh-uh-uh-uh)
My paddy don ring my phone
Say where that thing you promise me (tell me which level na)
I know say you no go believe
Dem no tell me say na so e dey be
Abeggy take me back to days
When e be say na just to play and chop
Ah! Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gats to hustle, make a living 247 (Je ko ma shana shana)
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

Listen and share your thoughts in the comment section below;

Download ‘Lade – Adulthood Na Scam’ Mp3

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Get Free Scholarship In Canada

X